Ah, my people! How una dey ooooh! It haff tey when I write live post oh! Na only previous post wey I write for other blogs I be dey post here since. Hope una nor vex? Ah, is anyone wondering about the pidgin English? Oya read my some things about me post to know say I love pidgin english. Seriously sha, I’ve missed you all. Writing/blogging is a big part of my life yo! I almost cannot be still…
Awakening Youths Personal Memoirs